Home Lyrics Fire Lyrics by Arathejay Ft Bella Shmurda
Lyrics

Fire Lyrics by Arathejay Ft Bella Shmurda

Fire Lyrics by Arathejay Ft Bella Shmurda

Fire Lyrics by Arathejay Ft Bella Shmurda

Upcoming Nigerian musical artiste, Arathejay drop the lyrics to his song titled featuring Bella Shmurda.

Arathejay & Bella Shmurda – Fire Lyrics

Anyhow we battle with the fire
Things we been dey face if we go talk am you go para
Aka me nko ne Father
Still wanna go farther
I just want run up with Mic-ky like I’m Jagger
I took a turn nti mensuro wuo, I’m focused
Whatever be coming we go face am with a full stop
In no matter weather, water or the fire
Plot and cast and bindy if they wanna put asunder

With no support oh no support
Lonely on this journey sour asɛ bitter leaf ah
No returning ain’t a place where we go sleep
So we no fit gree make any baga take a piss
No comport oh nah nah, we no comport
Meyi w’asotre sɛ Yehowa n’asɔ m’ano ne fire ah
Hyehyɛ me asoma me, w’aka m’asɛm me-believe-y
Ɔbra nso ne me di asie
Ow why

Ahhh
Gimme gimme wings my brother
Give me energy holy father
Somebody pour me holy water
Any small thing I don dey para
Gimme gimme wings my brother
Give me energy holy father
Somebody pour me holy water
Any small thing I don dey para

Ahhh
Gimme gimme wings my brother
Give me energy holy father
Somebody pour me holy water
Any small thing I don dey para
Gimme gimme wings my brother
Give me energy holy father
Somebody pour me holy water
Any small thing I don dey para
Ahhh

Emi ati melody, Kosi remedy
I’m tired of the medicines
Koma easy fun mi
Brother pray for me
The pain and the energy
I say the life that we living in
No be small thing
I swear The matter tire me
I need therapy
I don’t know my enemies
Callie mummy
Oluwa Lon shomi

Ahh gimme gimme wings
With Your Mighty power
Make I never slip
No Father not this hour
Make I Tell you bout this pain on this journey
Hwɛ me nanho
Nti na ɛya mekɔ kakra na matwentwɛn kwanso
Father gimme gimme light
Blessings you for shower
Make we live-y life
Cos nneɛma ɛya na ɛkɔso ɛte m’akoma mpo
Agya hyehyɛ me na soma me
Ka m’asɛm me-believe-y ɔbra nso ne me di asie
Ow why

Ahhh
Gimme gimme wings my brother
Give me energy holy father
Somebody pour me holy water
Any small thing I don dey para
Gimme gimme wings my brother
Give me energy holy father
Somebody pour me holy water
Any small thing I don dey para

Ahhh
Gimme gimme wings my brother
Give me energy holy father
Somebody pour me holy water
Any small thing I don dey para
Gimme gimme wings my brother
Give me energy holy father
Somebody pour me holy water
Any small thing I don dey para



Discover more from FocusTunes

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

1 Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Lyrics

Story Lyrics by Fireboy DML & Take A Daytrip

Fireboy DML & Take A Daytrip – Story Lyrics I’m on a...

Lyrics

Patek Lyrics by DJ Obi & Timaya

DJ Obi & Timaya – Patek Lyrics Oh no no no no...

Lyrics

Convo Lyrics by Olivetheboy Feat. Veola

Olivetheboy & Veola – Convo Lyrics Ọmọ this no be who I...

Lyrics

Sunshine Lyrics by L.A.X Feat. Joeboy

L.A.X & Joeboy – Sunshine Lyrics Oooh, oooh Oooh, oooh Oooh, oooh...